hullabaloo - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
all these games
wey she dey play
dey cause commotion
inner mi head
girlie
gat me going
hullabaloo
girlie
gat me going
hullabaloo
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
inner mi work
no concentration
inner mi work
confusion
this girl
dey make me
confuse
everything
just dey go
upside down
girlie gat me
going hullabaloo
girlie gat me
going hullabaloo
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
i’m going insane
somebody save me
see what i’ve put
myself into
i nor know wetin
to do again
girlie gat me
going hullabaloo
girlie gat me
going hullabaloo
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
hullabaloo, uh why
uh why
uh why
uh why
ofego
o to the f to the e to the g to the o
Random Song Lyrics :
- als het weer lente is - lize marke lyrics
- avalanche - caskey lyrics
- jedes jahr november - montez lyrics
- zindagi - garry on the track & arsh jordan lyrics
- you belong with me (remix) - steve carlson lyrics
- b o b a - jottem lyrics
- slippin’ to you - penelope q lyrics
- crisantemo - leprod lyrics
- rock me mamma - arthur "big boy" crudup lyrics
- hero - rockit music lyrics