gbazaquin - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
d girls dem
dem ah gbila
gbila lalala
dem ah gbila
gbila lalala
d girls dem
dem ah gbila
gbila lalala
dem ah gbila
gbila lalala
dat’s why
me call dem
gbazaquin
gbazazaza
gbazaquin
gbazazaza
gbazaquin
dat’s why
me call dem
gbazaquin
gbazazaza
gbazaquin
gbazazaza
gbazaquin
i say
girls like this
dem ready
to chewing gum you
wey the grass dey green
as soon as e lean
dem go leap
like leap year
alaye dey for who
dey for you
e get why
i dey talk am
alaye dey for who
dey for you
e get why
i dey talk am
d girls dem
dem ah gbila
gbila lalala
dem ah gbila
gbila lalala
d girls dem
dem ah gbila
gbila lalala
dem ah gbila
gbila lalala
if you no use
your number six
dem go seize go
seize go
me call dem
gbazaquin
gbazazaza
gbazaquin
gbazazaza
gbazaquin
Random Song Lyrics :
- zay el mougezat | زي المعجزات - assala lyrics
- light ya lighter - kim petras lyrics
- heaven's on the way - mayer malik lyrics
- dangerous state of mind - christian gates lyrics
- el rap de timbavk - riusplay lyrics
- my old boyfriend - kenna fannee lyrics
- none of your business (ไม่ต้องเสือก) - saran lyrics
- i keep texting u - moira & claire lyrics
- one way (길) - blastar (kor) lyrics
- chariot - sparrohs lyrics