banku riddim - ofego lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
cause
so many many
people get
many many things
to talk about me
ofego
some dem ah say
me ah bad
some dem ah say
me ah cool
some dem ah say
me ah buju begson
who no go
no know this whole thing
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
what can you say
about the boy
ofego
long, long time
me ah be
inner the road
me no depend on n0body
but my god
wey dey
shine him light
on me
me no blast
no man hustle
me no look down
on any one
me just dey
pon mi lane
everyday
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
o to the f to the e to the g to the o
Random Song Lyrics :
- bunny hop - bhz lyrics
- no problems (feat. slava marlow) - nextime lyrics
- fade someday - kill moves lyrics
- either way - anna sofia lyrics
- schenk' mir einen traum - udo jürgens lyrics
- show me how to love - hoger lyrics
- intro (on fire) - u-kiss lyrics
- santa fe - gregory uhlmann lyrics
- meine mama - lys assia lyrics
- ladykiller (spirit animal remix) - white sea lyrics