voicemail - oché lyrics
(chorus)
stop k!lling my vibe
stop k!lling my vibe
stop ruining my life
slowing my grind
blowing my line
as you dey your side
make i dey my side
we go dey alright
stop k!lling my vibe
i no want you in my life
stop k!lling my vibe (k!lling my vibe)
k!lling my vibe (k!lling my vibe)
ruining my life
slowing my grind
blowing my line (blowing my line)
as you dey your side
make i dey my side
we go dey alright
stop k!lling my vibe
i no want you in my life
(verse 1)
i dey for my side before you bring gbege
ever since you come thru my whole life don change
my whole life don fail
my whole world turn fall away
i no know wetin you carry come enter my lane
i need you to keep yo distance
i do not need assistance
i do not need no new friends
better go mind yo business
i come thru and i take yo mistress
i come through and i leave no witness
lately, i got no time for them
cause i been on my grind for this
i need shot no chaser
man i shook dem no taser
flow cut nice no razor
all of this ice on me
man i’m looking like a mountain glacier
i take no days off
i see no danger
i’m major no lazer
suit up nice no blazer
family first no stranger
chase bags imma talk to you later
(bridge)
(phone rings)
(chorus)
stop k!lling my vibe
stop k!lling my vibe
stop ruining my life
slowing my grind
blowing my line
as you dey your side
make i dey my side
we go dey alright
stop k!lling my vibe
i no want you in my life
stop k!lling my vibe (k!lling my vibe)
k!lling my vibe (k!lling my vibe)
ruining my life
slowing my grind
blowing my line (blowing my line)
as you dey your side
make i dey my side
we go dey alright
stop k!lling my vibe
i no want you in my life
Random Song Lyrics :
- june blues - eric reprid lyrics
- the mouse & the man - eeka-mouse lyrics
- quarterback - alpha ojini lyrics
- don't worry bout me (rudimental remix) - zara larsson & rudimental lyrics
- news & notes - super chron flight brothers lyrics
- it's been a long night - cannonball statman lyrics
- old town road (red dead redemption 2 parody) - soundslikepizza lyrics
- war precursor - dysphoria lyrics
- chaparrón - gauchito club lyrics
- fountains - cashma lyrics