masta jam - nú baby lyrics
over sabi dey k!ll person
i no dey lie
i hope you dey learn lesson
so bobo shine your eye
mo jaiye till 6:30
because i know my time
i hope you go learn lesson
over sabi dey k!ll person
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
won se’danwo
mo tin na’wo
won se loading
what i don’t do
no be zobo
thought i told you
wan ja lingo, ni toronto
ni taraba, wan ja wire
masta masta, give dem lamba
ask about me, askamanya
ko to ye won o
mo rin tan o
e si ma riran wo
e si ma se’danwo
ko to ye wan o ye
mo salo o
e si ma riran wo
e si fe se’danwo
la la illai
i talk am like that, i tell you my mind
la la illai
and if i dey lie, you cut my eye
la la illai
i tell you my mind, i tell you my mind
i know what i like
wololo wololo wololo…
Random Song Lyrics :
- electro-black - valerihana lyrics
- the right words - lord hector diono lyrics
- emma - cr7z lyrics
- nicoqueen - nostalghia lyrics
- m&m's - mansay lyrics
- no one like you (the digital age remix) - david crowder band lyrics
- money - el da sensei lyrics
- mil formas de querer - siempre asi lyrics
- dime si el (acabo de enterarme) - jorge santacruz y su grupo quinto elemento lyrics
- dejame amarte - pesado lyrics