hott - noruwa lyrics
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot (hot!)
if you see big b*tt (b*tt)
why you wan go shoot your shot (shot)
and i no fit tell you make you stop (stop)
but you sef you know say you get woman for hut (hut)
all of us na hypocrite, cause i know wetin i don do before (don do before)
all of us na hypocrite, cause i know wetin you don do before (don do before)
if them no like me i no send
i no send, i no send their papa
if them no like me i no send
i no send their mama
if them no like me why
why why why they still de carry my matter
but ee de alright cause i know say
cause i know say na me be their oga
(na me be da, na me be da oga)
(na me na na me be da oga)
(na me na me be da, na me be da na me be da oga)
na me be dat, na me be dat
na me be dat, na me be dat
na me be dat, na me be dat
na me na me be da
na me be dat, na me be da oga
(na me be dat, na me be dat)
(na me be dat, na me be dat)
(na me be dat, na me be dat )
(na me na me be dat )
(na me be dat, na me be da oga)
na me be dat , na me be dat
na me be dat
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come hot hot
i de crase small small
i de feel am small small
ee de come as ee de hot
Random Song Lyrics :
- nu ka sta para - neyna lyrics
- my turks - juscarbon & lil torr lyrics
- agamim - אגמים - corinne allal - קורין אלאל lyrics
- jak ja - ruskie kotki lyrics
- i wouldn't believe it - iayze lyrics
- ek like jou soos jy is - wanie lyrics
- contentamiento - adriana lucia lyrics
- baby jowo - yolyboy lyrics
- party princess - various artists lyrics
- обходи! (go around!) - телевизор (televizor) lyrics