matter - muyeez lyrics
[intro]
i’m muyeez
mhmm*mhmm*mhmm*mhmm
ra*ra*ra*ra*ra*ra*ra
(mu*mur*murderer)
oh oh oh ah (woo)
yeah
[verse 1]
i be this small boy wey dey strive for the market
emi omo oja
many better things dem know dem dey blind me
but e no matter
this my life i no want palava
emi o le bawon ja
only me know where me want to go
so me i go pack my bags
so me say
[chorus]
ça va vele
oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n*gga, unavaila*
oh oh, ça va vele
oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
my n*gga, unavaila*
oh
[verse 2]
i just dey watch all the stories, them wanna put me in their shoes
but thеir shoes no fit size me
so i run my things and cool
attitudе matters a lot
so me i dey run my cruise
and i know all the stress i dey put on, yeah
n0body fit to console me
if no for the god n0body holy, ah
so i go do my things, won ma le*le*le, won le bami
n0body fit console me
’cause for the ground n0body holy
dem go le*le*le, won ma le, won le bami, yeah
[chorus]
ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele
n0body fit to help you
oh my n*gga, unavaila*
oh oh, ça va vele
oh oh oh oh, ça va vele eh
n0body fit to help you
my n*gga, unavaila*
oh
[outro]
ça va vele
ça va vele
n0body fit to help you
my n*gga, unavaila*
Random Song Lyrics :
- deadpool rap (movie version) - teamheadkick lyrics
- помолчим (keep quiet) - zavet lyrics
- istila 2 - oğuzhan kurum lyrics
- overdose - rymz lyrics
- fuck.on.me - t.rich lyrics
- unbetitelt - teesy lyrics
- move - ruby francis lyrics
- open letter - broadway calls lyrics
- will i ever learn - feat. antony - herbert grönemeyer lyrics
- you belong on the radio - few lyrics