charlie tcha-tcha - muxxxmill lyrics
intro;
mya baby ran away (ee)
she ran she tag charlie (cha*tcha)
mya i dey hail her make she stop (sto, sto)
muzzi dress, i wan charlie (tcha*tcha)
straight seven*up*from*do*ormat
you not fit make am talk
like nyain*nya*nya*nya
verse 1;
hol’up
tha punani, i was made for
i wan yan wit, i still wan score mo*ore goals
straight spot hmm for my dream league
reppin ur vibe one kain called jinga
anhhhh, annh, anhh
this firewood she go carry
na ah by force
e too hot nwane no fit focus
ginger dey pepper d*mn
you wey tight pass zobo
est*ce que ma bouche sén(t)
i wan l!ck hope e cold?
kokobilolo, kokobilolo
hope e co*oo*old
i wan l!ck no no no form
verse 2;
kongi wey dey no fit sell
their fada, this rizler
e dey trash my lo lo lo lo
ghetto i lo*love you
hajia zain0bu, peace & blessings o*on you
she know who she born uh
sensi la naturale ah
why tigh(t) dada?
chorus;
leke*leke (leke)
gimme one one*kain*finger
charlie tcha*tcha*tcha*tcha
you self bad bad sha
jigida da*da*da*da
omalicha nwam*nwam*nwam
flip script moku t*t*temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave*leave*leave*leave, (eee huh yeah)
verse 3;
she be type wey go clean my nyash
if i*i sh*t for church
i no go leave after pikin
i be ur baby *adekunle
i been knw this shima ooo
e don tey
she still like
broke boy, stay far away
no no no be toooday
god go forbid!
pre*chorus;
the gist end in okay, may be
if i put head, for her toto….
dis one e don do, don do, you be aprokokoko
she say charlie spread me like tolo*tolo (tolo)
tolo*tolo (tolo)
whr u dey go (tolo)
tolo*tolo (tolo) yah*e*yah
chorus;
leke*leke (leke)
gimme one one*kain*finger
charlie tcha*tcha*tcha*tcha
you self bad bad sha
jigida da*da*da*da
omalicha nwam*nwam*nwam
flip script moku t*t*temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave*leave*leave*leave, (eee huh yeah)
outro;
na charlie she want
charlie tcha tcha
buh na muxmill you need
charlie tcha tcha
ooooohh
charlie tcha tcha
ya*pa
oma*charlie nwam nwam nwam
sitted on the wall
charlie tcha tcha
we sitted on the wall
charlie tcha tcha
no dey denge pose here
oma*charlie tcha tcha
i go break pesin pikin*leg
nwam nwam nwam
hmm nyain*nya*nya*nya
nyain*nya*nya*nya
Random Song Lyrics :
- follow - horizon music lyrics
- 4 wheel drive - granger smith lyrics
- way too hogh - stone rose lyrics
- marigolds - thomas burgundy lyrics
- purp world $hawty - jay purp lyrics
- weapons of refusal - falls of rauros lyrics
- sve u lijepu materinu - show program lyrics
- bomaye - békha lyrics
- time - solesky lyrics
- yolocaust - cobrah lyrics