no bad vibes - more check$ lyrics
i don’t want anything wey go be like say mehn
you want come dey k!ll my vibe
make e no be like say money drop
i tell you say you no give me versa ahh ahh
me i done high me i done jogodo
omo me i done shékpè i say me i done manya
give me love give me love give me love give me love oh na na na
give me love give me love givе me love give mе love eh yeah ee
oh na na na oh na na na yeah ee yeah eh oh na na na yeah eee eh
o dollar girl na you girl
cause i don’t wanna i don’t wanna i don’t wanna
i don’t wanna date naira i don’t wanna date naira
o dollar girl na you girl
cause i don’t wanna i don’t wanna i don’t wanna
i don’t wanna date naira i don’t wanna date naira
omo give me da plus og what’s the update?
make you no dey feel like say na you be chairman omo for this place
ama tell you say fi mi place everything you dey see fi mi place
ama tell you demma street
ahhhhhhh ekparikpa
you know issa high grade thing yo
mama dem papa dem brother mem sister dem
ama tell you all of demma n*ggas dem they don’t know high spirit
dollar girl you turn me to sinner
you turn me to a motherf*cking jailer
ima you sinner yeah dollar girl you turn me to fisher
i no want anything wey go be like say you say
i come dey break your heart
cause if you jam me for the street
i no get money you go follow the next man
i say me i done high me i done jogodo
omo me i done shékpè i say i want manya
ehhh eee you got it baby you got it
baby you got it ehheee baby you got it ehee baby you got it
give me love give me love give me love give me love
give me the love give me love give me love give me love
manogéreè i say manogérè ehheee yeah
manogérè i say baby manogérè ehheee yeah
ahhhhhhh ekparikpa
omo mehn this vibe na vibe
we got phillipiano on this one you know
more check$on this one again
Random Song Lyrics :
- venom - xansy lyrics
- funeral march - conscious (ab) lyrics
- underground (cave canem demo) - aurelio voltaire lyrics
- life goes on - j jey lyrics
- deity - shwabadi lyrics
- outside - spxxky lyrics
- santa - brahman_is_gone lyrics
- she got a gwan - ngwair lyrics
- lavi$h habits - meechy darko lyrics
- tired - brandon dailey lyrics