cerebral - monaky lyrics
[verse 1: monaky]
sometimes na empty head deny access
two puffs reconnect the vpn
highest bidder l’ọmọ, intellectual property ever dey function tell me
once upon a time when i dey grow person tell me
[chorus; monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
very chеap, na common sense
e no reach onе quarter normally
[post*chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpo
(dey use my cerebral)
[verse 2: dessy carter]
for this my life i like to find source
others dey wey rely on wetin dem talk
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
undunnn undunn (i go lie for you?)
i waka face where no one choose
pedicure my toes
incase say my shoe no lace
[chorus: monaky]
as you put cloth for body
make you still get intellectual property
many things for self invest
e no reach one quarter normally
as you put cloth for body (ah)
make you still get intellectual property
very cheap, na common sense
e no reach one quarter normally
[post*chorus: monaky]
kpele kpe kpe le kpe le kpe
kpele kpele kpo lo kpo lo kpo
kpele kpele kpele kpolo kpa
kpele kpele kpolo kpo lo kpa
(dey use my cerebral)
[outro: monaky]
they call me monaky
aka (the troubadour)
(use my cerebral)
i go lie for you?
[?]
no be here i dey rush ogbono
Random Song Lyrics :
- kiedyś ci przejdzie - pawbeats lyrics
- 51ck 0f l1v1ng! - nowy (pol) lyrics
- poison (japanese lyrics) - blake roman, sam haft & andrew underberg lyrics
- catnap - endigo lyrics
- не платит - глупый мудрец (glupyy mudrets), isoliert lyrics
- megalo strike back - chai (@chai.tealeaves) lyrics
- finally paid - gunna lyrics
- anak wedok - happy asmara lyrics
- coming for blood - your x lover lyrics
- время (the time) - xit lyrics