
you sef - moelogo lyrics
[pre*chorus: l.a.x]
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
[chorus: moelogo]
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
we dey mad
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
i dey mad
[verse 1: l.a.x]
plenty wey no send me for area
push and shove
na dem dey for my area
dem talk tey tey o
love no dey o
i tell these people it’s too late to apologise
i don gbe im oversize
no be today
no over night
na god’s grace
no be lie
iya yin
[pre*chorus: l.a.x]
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
[chorus: moelogo]
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
we dey mad
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
i dey mad
[verse 2: moelogo]
when i dey for manchester
dem no believe
when vi dey for colchester
just dey chill
when i enter atlanta
dem dey freeze
cause dem no say the boy got the cheese
but it’s too late to plogise
and if i dey dey recognize
the money dey
i no dey lie
and if i dey
i energise
[pre*chorus: l.a.x]
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
what you think of me o?
who you think you be now?
no dey ginger me o
you wan collect from me oloun
[chorus: moelogo]
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
we dey mad
if you say you dey mad
you dey mad
me sef i dey mad
i dey mad
all of us we dey mad
we dey mad
we dey mad
i dey mad
Random Song Lyrics :
- iambecomedeath - the virus & antidote lyrics
- tête de nœud - java lyrics
- only pac can judge me - thugz mansion lyrics
- prove me wrong - green kanvaz lyrics
- locomotiva - frații grime lyrics
- get it right - malcolm london lyrics
- repulsive boy - reg mason lyrics
- make it messy( just like messi ) - faceless memoir lyrics
- midwest blues - my sweet fall lyrics
- scarface - leon vegas lyrics