do - minz lyrics
[intro]
below
[verse 1: minz]
i no mind i no mind
if she show me something wey you sabi do
i don high i don high
oya show me something wey i no fit do
she say i be
sharp shooter sharp shooter
shana wole spray all the girls with my bazooka
them go fall like dominos
when they see the caliber omo sare
take a look at me now
i’m stacking my mula
f*ck your talkipher
everybody gbamified
[chorus: minz]
oh*lo*lo*lo*lo*lo*oh (owunde)
oh*lo*lo*lo*lo*lo*oh (owunde)
oh nowo mo de nowo (owunde)
mo ni kpe mo ti nowo (shungbe)
oh*lo*lo*lo*lo*lo*oh
kora ye owa moto (owunde)
oya so the lowo oh
mi sare sa jo oh
[verse 2: minz]
i no mind i no mind
if she show me something wey you sabi do
i don high i don high
oya show me something wеy i no fit do
she say i be
sharp shooter sharp shootеr
shana wole spray all the girls with my bazooka
them go fall like dominos
when they see the caliber omo sare
take a look at me now
i’m stacking my mula
f*ck your talkipher
everybody bamified
[verse 3: blaqbonez]
girl you fine (so fine)
so fine (so fine)
make i show you something wey man no fit do
yeah give her one time she no comot leave us
cos her man only do many more
we dey mtchw we dey too much
seven o’clock and we still dey pop
issa issa attention party
i don’t know that broke out the f*ck in my session
snaps way dey send boys into depression
that’s our sole occupation
sharp shoot sharp shooter
zero body shot i’m going for the juggler
make somebody hold me now
flow so spectacular emi wa sare
take a look at me now
i’m stacking up my mula
f*ck your talkipher
make n0body bamified
[chorus: minz]
oh*lo*lo*lo*lo*lo*oh (owunde)
oh*lo*lo*lo*lo*lo*oh (owunde)
oh nowo mo de nowo (owunde)
mo ni kpe mo ti nowo (shungbe)
oh*lo*lo*lo*lo*lo*oh
kora ye owa moto (owunde)
oya so the lowo oh
mi sare sa jo oh
[outro]
i no mind
if she show me something wey you sabi do
i don high (i don high)
oya show me something wey i no fit do
Random Song Lyrics :
- immigrants (we get the job done) - k'naan lyrics
- 8 ball (demo) - waxahatchee lyrics
- t.d.o.v. - rc $pitta lyrics
- million reasons - extreme music lyrics
- hello x-force - crispy crackers lyrics
- tidal wave - jacob bellens lyrics
- crying in the rain - mark hollis lyrics
- chiudi quella porta - dark polo gang lyrics
- ball and chain - yabadum lyrics
- intro (le valigie per restare) - mecna lyrics