both genders - mavo. a lyrics
mavo. a
both genders
[verse 1:]
before now you nor send me
you nor even care about me
suddenly sweet name for me
how come boo nine you call me
wey everybody don mock me
you expect pretend from me
[pre*chorus:]
when me become your boo ooh
(when me become your boo)
when me become your boo ooh
(when me become your boo)
[chorus:]
both genders too dey funny
try study them properly
with little understanding
them dey coordinate when in need
(sometimes e dey be like fake)
(no affection from any)
one of them most bring conflict
we go dey watch and see
both genders too dey funny
try study them properly
with little understanding
them dey coordinate when in need
(which of them mean to submit)
(make we watch who go forefit)
one of them most bring conflict
we go dey watch and see
[verse 2:]
my own suggestions nor count
na you sabi everything pass
that’s why i kept my own fact
wright from time you dey ball out
you don begin dey foam good heart
me nor understand this act
repeat [pre*chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
most guys nor go take this sh*t
how me go take forget this
imagine previous dating’s
that one na yeye meetings
repeat [chorus:] to fade out
Random Song Lyrics :
- sad?end - chromepiece lyrics
- 2chain - asap marsow lyrics
- clowns - fat dog lyrics
- satisfactory free idea - rain still falls lyrics
- oasis - et0 lyrics
- recitato santa lucia (capri e vesuvio) - tosca donati lyrics
- tant de bo - ferran palau lyrics
- no te puedo olvidar - dharius & la santa grifa lyrics
- lost prayers - midknyte lyrics
- you know - charlés (fka charles dabeast) lyrics