
who born you - matthew olugbemi lyrics
verse:
(s)tory, (s)tory o
i wan tell una(s)tory,
all: (s)tory, (s)tory
open your ears, make you listen well well
all: (s)tory,(s)tory,
(s)tory, (s)tory o
i wan tell una (s)tory,
all: (s)tory, (s)tory
open your eyes, make you shine am well well
all: (s)tory, (s)tory,
if lion born
all: na lion he go born
if a rhino born
all: na rhino he go born
if southy born
all: na southy he go born
if naija born
all: na naija he go born
chorus:
tell who born you, when you get born again
all: baba god, nkulunkulu
who born you, when you are born of the spirit
all: baba god, nkulunkulu
who born you, when you are living by the word god
all: baba god, nkulunkulu
who born you
all: baba god, nkulunkulu
verse 2:
britiko born britiko
italo born italo
latino born latino
yankee born yankee
since i don born again
i no be the same /2x
i no dey sick
all: no way
i no fit sick
all: no way
i no dey fail
all: no way
i no fit fail
all: no way
i no dey fear
all: no way
i no fit fear
all: no way
i no dey poor
all: no way
i no fit poor
all: no way
{repeat chorus}
bridge:
i’m a child of the king
i’m winning all the time
i’m a child of the king
i’m a born champion
Random Song Lyrics :
- 5200 - maxo kream lyrics
- пока-пока - лаурита lyrics
- system preferences - tera melos lyrics
- shorol meye - islam manik lyrics
- obsession (feat. jon bellion) - vice lyrics
- rainbow - liz huett lyrics
- 추억시계 memory clock - 허영지 lyrics
- os peixinhos - tribalistas lyrics
- chateau - angus and julia stone lyrics
- nowadays - valleyheart lyrics