client - marbelsog lyrics
intro
don’t worry okay
i’ll help you get other clients
so they can let you buy this g wagon
and also let your dream come true okay
because your juju ain’t working on me
verse
it’s been long i’ve been in this game
from china to us and russia
i hope wey go win this game
still boomb all the way asia,uk
and still i no see no change
when n*ggas,dey pull up in convoy
e be like my own don end
e be like my own don end
na hk i dey soo!
chairman dey flog me from my till night
say i lazy
he dey make me soak carry
all morning and night
till i cash out
na update i need o,my brother
the street don dey envy
eh!,see problеm
pre chorus
where una dеy see client
where una dey see client
where una dey see client
where una dey see client,o!
where una dey see client
where una dey see client
where una dey see client
chorus
depression won k!ll me
biko show me way before e go empty me
sapa na my roommate,never pay my bill
mommy don dey cally my phone
left home to impress
back home to be oppressed
yeah e
left home to impress
back home to be oppressed
yeah e
see problem
verse
you think i’m mad
i k!ll you,i k!ll you,k!ll you!
if they born.,go and k!ll your mom
go an.,go and k!ll your mom
are you mad
go and k!ll your mom
poor man,f*ck you,assh0l*
poor man
you don’t even have any money
cuz if you have any mo..
if you have money
the 20 dollar is not gon be jueloju
the 20 dollar is not gon be jueloju
because of you’re..you’re..
you’re f*cking poor,that’s why
you suffer,you lack
poverty..e
poverty is in your head,poverty is in your blood
oloriburuku
huh, you f*cking d*mn sh*t n*gga
you think i’m playing
you think i’m mad
i k!ll you,i k!ll you,k!ll you!
go and k!ll your mom
bridge
it’s been long i’ve been in this game
from china to us and russia
i hope wey go win this game
still boomb all the way asia,uk
and still i no see no change
when n*ggas,dey pull up in convoy
e be like my own don end
e be like my own don end
pre chorus
where una dey see client
where una dey see client
where una dey see client
where una dey see client,o!
where una dey see client
where una dey see client
where una dey see client
chorus
depression won k!ll me
biko show me way before e go empty me
sapa na my roommate,never pay my bill
mommy don dey cally my phone
left home to impress
back home to be oppressed
yeah e
left home to impress
back home to be oppressed
yeah e
see problem
Random Song Lyrics :
- otvadnoto na lyubovta / отвъдното на любовта - marianoff lyrics
- festeig - eduard toldrá lyrics
- пифагор (pythagoras) - shuttle (ru) lyrics
- homeless - jeremiah fauntleroy lyrics
- ich hab diesen wunsch (reprise) - patricia meeden & wish - cast lyrics
- its been a bad day - pdxkell lyrics
- the contradiction - hyler lyrics
- after the tone - soulwrekk lyrics
- ella mai - myway lyrics
- low stakes - sunshine christo lyrics