major freshout - magnito lyrics
[intro]
magnito wetin you dey do
na shoot i dey shoot
staff sergeant na crook i dey shoot
e be like music see na hook i dey cook
see as them dey laugh dey open thirty two
[verse 1]
who you see?
na naija actors
which one?
chidi mokeme
king of shanty town hmm oghene
make them no come carry me go ekutekpene
i for shoot make e no go hit mr ebu belle
see yabojo ahh ekpele
[verse 2]
shoot mercy johnson
ah she get belle
see that igwe wey dey rap
which onе
wey get bie biе
i for shoot reginald daniel’s hand but that’s wed
there’s a guy standing beside her
oh that’s ned
the guy with the blue suit ehnnn?
no that’s red
eating brown cookies bra?
that’s bread
[pre*chorus]
i for shoot nancy but she too fine
and no be hype oh
shoot adesuwa
ah na banky wife oh
make them no go kick your head
no shoot jim iyke oh
bimbo ademoye
na there type i like oh
shoot patience ozokwo
you no dey fear juju
chiwetalagwu
you no dey fear juju
pet edochie
you no dey fear juju
kanayo o kanayo
you wan shoot ojuju
Random Song Lyrics :
- attached* - lil tecca lyrics
- napoleon complex - evildead lyrics
- skully remix - lowtow lyrics
- sizmrebi ar arian - erekle deisadze lyrics
- davvero - madrac lyrics
- van a hablar - thepoing lyrics
- nowy rok - plazma (pl) lyrics
- ямы мц (iwe mc) - мц лучник (mc luchnik) lyrics
- scenery - jax colorado lyrics
- mad dash (alternate version) - tendon levey lyrics