left or right - m and k lyrics
m & k
left or right
[verse 1:]
life dey complicated with males and famales
when e come to compliment and commitment
me don live with males me don live with females
e nor dey ever easy when it come to settlement
[pre-chorus:]
from left and right them just dey view (left or right)
through left and right them just dey see (left or right)
them nor dey even maintain them just dey complain
for inside this heavy rain na wetin them just dey gain
[chorus:]
your body say na left or right
when you dey go left e fit be say na right
your mind dey say na left or right
too much of thinking go fit cause confusing
your body say na left or right
when you dey go left e fit be say na right
your mind dey say na left or right
too much of thinking go fit cause confusing
[verse 2:]
they came into this world them alone with no one
them nor dey satisfy some day them go realise
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]
[inter:]
nor allow anyone else in between your thighs
once you and your guys know say una tight
repeat [chorus:]
[bridge:]
for both of them to finish up they gat to ignore
the people of the world for them to move forward
for both of them to finish up they gat to ignore
the people of the world for them to move forward
[hook:]
left and right (left or right)
left and right (left or right)
repeat [chorus:] till fade
Random Song Lyrics :
- so sick, so fucked - funeral lyrics
- baptise bless and bleed (extended) - pig lyrics
- a million miles away - scarlet dorn lyrics
- 길을 걷다가... (walk by...) - teen top (틴탑) lyrics
- shy girl - rikta lyrics
- flores - akira & jaron ivy lyrics
- beast of creation and master of time - inquisition lyrics
- stream of thoughts - fo. fofo lyrics
- 봉숭아 (golden balsam) (acoustic ver.) - owalloil (오월오일) lyrics
- seppuku \ (•◡•) / - zarnoxu lyrics