greener - m and k lyrics
m & k
greener
[verse 1:]
some people life time be say time go come wey be say
them go see bright light for exactly where them dey
them nor go lie lie sit down think of the advantages
and disadvantages before them go make move
[chorus:]
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think

[verse 2:]
maybe their mistake be say e nor get anytime
them appreciate good time plus wetin them get right from time
not to talk of wetin them nor get at that time
lot of thinking on their mind at that particular time
[bridge:]
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
repeat [chorus:] till fade
Random Song Lyrics :
- sweet session - the intersphere lyrics
- qualcosa di speciale - sig. solo & the superstars lyrics
- macho - oral bee lyrics
- wwiii - testament lyrics
- isso cê não pode - léo magalhães lyrics
- player - mavi phoenix lyrics
- all i have is me - youcancallmediana lyrics
- night porter - dieter meier lyrics
- trouvrou - brendan peyper lyrics
- coyote mary's traveling show - m. ward lyrics