normal cover lyrics - gbasco lyrics
intro
mi oh normal
mi oh normal
gbasco
why you dey look me
like say i be one kaih persin
normal!
i be one kaih person
for this life me
i don learn my lesson
normal
i don learn my lesson
hard way soft way
no matter
hmmmmmmmm
no matter
so far my life don better
no retreat no surrender
you fit dey see me
make me no dey see you
i dey live my life
nothing to preview
i dey fake my smile
i no fit explain my pain
as i dey my day
no go cross my lane
god abeg oh
make my hutsle pay
chorus gbasco x victor ad
normally gbasco no normal
normal
normally gbasco no normal
normal
mi oh normal
normal
mi oh normal
normal
victor ad take me far ooh
normally gbasco no normal
normal
normally gbasco no normal
normal
mi oh normal
normal
mi oh normal
normal
victor ad take me far ooh
Random Song Lyrics :
- still tippin 2015 - freeze corleone lyrics
- outkast - don c lyrics
- jätkä tälläinen - maria gasolina lyrics
- die schwarze perle - schandmaul lyrics
- 5th set - spiderbait lyrics
- rican johnny [freestyle] - adolescent lyrics
- obsesionado - farruko lyrics
- unterm strich - kontra k & bonez mc lyrics
- mi amigo el millonario - santiago benavides lyrics
- we rock the party - r.o.l.o gang lyrics