good love - lil blynxx lyrics
do’lani yen
otun fe do’lani yen
lil blynxx babyioo
o yeah
my girl you fine die ( i swear me i no dey lie)
you’re an angel in disguise (i swear me i no dey whine)
baby girl gimme reason of life (imma give u everything that u need)
baby i can’t lie i dey melt (imma give you everything that u want)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)

omoge w-ssup
i’ve been looking i’ve been searching for your love
you’ll be my number one you’ll be on top
baby anything you want omo i go buy
i go dey with you everyday and night
baby trust me me i no dey lie o
girl i want you girl i need you
girl i promise to never leave you
my girl you fine die ( i swear me i no dey lie)
you’re an angel in disguise (i swear me i no dey whine)
baby girl gimme reason of life (imma give u everything that u need)
baby i can’t lie i dey melt (imma give you everything that u want)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)
see you’re my first cl-ss love
see no one badder
oh my baby i go treat you jeje
i no go play you like abedi pele
oh my baby gimme one chance oo
make i give you joy make i show you love
odo odo yewo
ma bae ma baby boo
my girl you fine die ( i swear me i no dey lie)
you’re an angel in disguise (i swear me i no dey whine)
baby girl gimme reason of life (imma give u everything that u need)
baby i can’t lie i dey melt (imma give you everything that u want)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)
all i want is your good love (good love)
all i want is good love (good love)
oh my melanin
my sweet sweet melanin oo
my melanin
my sweet sweet melanin oo
my melanin
my sweet sweet melanin oo
Random Song Lyrics :
- climb on the cross - shakey graves lyrics
- greater than all other names - oslo gospel choir lyrics
- stronger - urban strangers lyrics
- wild side - lianev lyrics
- ooouuu freestyle - tink lyrics
- kjører på - brvg, tl & vincent lyrics
- paradise - harry fisher lyrics
- gunz and roses - swift guad & mani deiz lyrics
- no matter what - the baseballs lyrics
- grief and loss - miles&feet lyrics