ph boy - legit bossz lyrics
Loading...
omor all these ph girls don dey tire person
omo pablo lap make we move abeg
she say, look into my eyes
tell me what you see (i say lie’s)
what do mean (you go realise )
let me be, i wanna chill, ( chill, chill) with my guys
pack up, someone is coming in for the night
tin tin co
shebi you just wan do me wayo
me no get time
so i roll and blow
me know want no beef o
come ride and hit road
ph boy from the street oo
i dey hail
if you give me this your love oo
i go play by your rules
i go stand by you
i go give you anything you need so
sano (sano ah hey)
tin tin co
shebi you just wan do me wayo
mе no get time
so i roll and blow
me know want no beef o
comе ride and hit road
ph boy from the street oo
i dey hail
Random Song Lyrics :
- problema e una - valeriu sterian lyrics
- when we're high (ossian remix) - lp lyrics
- rifle - tommy middlefinger lyrics
- breaking my wrist - soulja boy tell 'em lyrics
- masochist - quinton marks ii lyrics
- à quoi ça rime - singa lyrics
- el extraño emperador - jorge garcía pásaro lyrics
- the boreens of derry - unknown artist lyrics
- water world - b-free lyrics
- season 7 - igor felix lyrics