don't shout - larruso lyrics
(eh)
(caskeyz on it)
asa
don’t shout
low key (lowkey)
no loud am
don’t say (don’t say)
you keep mute dem think say you fail (you fail)
tap instagram . caption. loading (loading)
no pain, no gain (no gain)
me wey dun suffer now i come give sp*ce (give sp*ce)
blessings follow the boy. don’t hate (don’t hate)
congratulate and wait for your turn
alhamdullilah
i no dey rush small small i go make ham
the money dey but you say you no get ham
the money dey but you say you no go do ham
hmm (ok)
we nice up
ki lon so (kilon so)
we dey the beach side you know wossop
kilon shele make we light up
tell sk!lli beng mi a de whap whap
we dey irеland we dey catch cruise
mе and my boys we dey wan booze (wan booze)
we don’t want no bad mood (naa)
we want things we no wan juice
we just want to shayo
we just wanna turn up
n0body fit k!ll our vibe (vibe)
we no want no yaawa
anywhere the money dey me i dey there
dey, dey (me i dey there)
anywhere the money dey me i dey there
dey, dey (me i dey there)
anywhere the money
dey there
dey, dey, (me i dey there)
anywhere the money dey me i dey there (you know nah)
you thug; i’m thug
you bad i’m worse
you mad, i’m psycho
we dey go mad
i get e boys for the junction
if you f*ck up
you go see grungs
do anyhow you go see anyhow
you owe me now you for pay me now
i dey pull up with my boys
with the range and g wagon
don’t shout
low key (lowkey)
no loud am
don’t say (don’t say)
you keep mute dem think say you fail (you fail)
tap instagram caption loading (loading)
no pain, no gain (no gain)
me wey dun suffer now i come give sp*ce (give sp*ce)
blessings follow the boy, don’t hate (don’t hate)
congratulate and wait for your turn
alhamdullilah
i no dey rush small small i go make am
the money dey but you say you no get am
the money dey but you say you no go do am
hmm (ok)
we nice up
ki lon so
we dey the beach side you know wossop
kilon shele make we light up
tell sk!lli beng mi a de whap whap
we dey ireland we dey catch cruise
me and my boys we dey wan booze
we don’t want no bad mood
we want things we no wan juice
we just want to shayo
we just wanna turn up
n0body fit k!ll our vibe
we no want no yaawa
anywhere the money dey me i dey there
dey, dey (me i dey there)
anywhere the money dey me i dey there
dey, dey (me i dey there)
anywhere the money
dey there
dey, dey, (me i dey there)
anywhere the money dey me i dey there (you know nah)
dey, dey, (me i dey there)
caskeys on it!
Random Song Lyrics :
- пошлый трек (vulgar track) - onedayp1nk lyrics
- luz del sol - peces raros lyrics
- craigmoondance - the emerald isle lyrics
- donde estabas - dirty suc, iagh0st & rakeem lyrics
- cherry drop - lost outrider lyrics
- forsaken - everyone loves a villain lyrics
- the adults are talking (antidote live session) - beabadoobee lyrics
- tarantelle e guai - samurai jay lyrics
- magari - marco castello lyrics
- nem a puta que falou te amo vai doar sangue - ghxstelles lyrics