new school rappers - kwesi tumtum lyrics
yoo kwesi tumtum waagoan
we hear sey some rappers dey spit some things out there
yh today i wan make kwesi tumtum rap hit
haha charleee we hear sey you be wack o
he’s going to do it!
ahh abi the new ones be the new school rappers..sharp lane
hehehe ahh
you dey claim the king of the new school
we be your servants? peasant talk true
fior. you no dey rap you just dey ramble
i chock small you start dey fool. i no come
i just dey pass through
i no dey brag this’s a letter i be the messenger
ghana rappers dey fear! n0body be the receiver
ebah nu rap aaa miy3 nelson mandella
i make hot rap doctor arbeg come check my temperature
my flow’s highly contagious eyer ebola
the game come turn dull
i dey bounce
bring my ecolac
rap god rap father ratata
i no dey want beef o but i go chop your grasscutter
eti derrh meeba aaa ponkor aa waabolam just scatter
if you dey believe in god you for know lucifer
heeeeeee
heeeeeee
heeeeeeee
heeeeeeeeee
herhhhhh you dey force o
that’s whats up
charlee charlee so abi that be all
no no yenni ngyii yer
yentii ser wuutu wor english mu dah
dem sey you be only twi
ahnnn sahh na yer ka kyereeh mu
alright let’s go
so somebody talk o
let’s go eh alright
yo i said its english or another language i’m on a rampage
rhyme style building and building its like a rhyme phase
i don’t give a f bout your lyrics they’re in the stoneage
kwesi tumtum and i’m like in my age
yh enough of the rhyme but i cannot wait
building up my body with time men i cannot fail
yeh yh yh yh yh yh yh yhh
heeeeeee
heeeeeee
heeeeeeee
heeeeeeeeee
heeeeeee
heeeeeee
heeeeeeee
heeeeeeeeee
okay okay make we go again, show me what you got bruh
heeee
rydee what make we do
go ga
yenkor ga
that level make i try
i be novice so i want make my ga fans come teach me something
that place dierr i dey learn i dey learn make i try
yohh urmm
akyorrmi kwesi
oni kerhhbo
rap mankyerferhhh mankyerh
migyi onukpa
heeeeeee migyi onukpa
heeeeeee migyi onukpa
heeeeeeee migyi onukpa
heeeeeeeeee migyi onukpa
herhn ahh onukpa ler onukpa lwehh olweee jesus
keba worya eeeeee
Random Song Lyrics :
- spotlight - troolytrap lyrics
- sous icy - sonus.vis lyrics
- love n you - rxse_trac6 lyrics
- call it like i see it - miami beat wave lyrics
- back by dope demand (funky bass mix) - king bee lyrics
- krieg part.1 (tmax) - skima lyrics
- стреляю (shoot) - meef! lyrics
- я на блоке - i'm on a block - og shevonsky lyrics
- koopa the contortionist - pannenkoek2012 lyrics
- you are enough - citizen soldier lyrics