highly spiritual - kurri lyrics
bad man k!lla
see i give them bad men fever
kurri
i shot it down for my men dem
hok na my men dem
e don tey wey we dey, we dey hustle
yeah yeah
way we dey run things
yeah yeah yeah yeah yeah
je juo ese na faulks road
je juo ese na ihiagwa
god bless my day 1s
all my friends wey dey stand by me
yeah yeah! han!
steady holding it down 24/7 for me
yeah yeah
blacka blacka
abobi wait
why you come de show your face again?
why you come de show yourself again?
me i no get time to debate
abobi check and balance wait
highly spiritual
abobi check and balance
me i try to maintain o
make i no dey complain o
okwa mmadu ka ana eze e
okwa mmadu ka ana aria
one time wey i dey my cousin house for lasgidi
wey i been de hustle
one thing lead to another tussle
yeah yeah yeah yeah
everything happen for a reason
see my cousin even say make i gbawa door, make i gbawa door
say make i gbawa door
but i thank god say, god no be man at-all
abobi wait
why you come de show your face again?
why you come de show yourself again?
me i no get time to debate
abobi check and balance wait
highly spiritual
abobi check and balance
balance balance
abobi wait
why you come dey show yourself again
abobi check and balance wait
slow down
why you come dey show yourself again
Random Song Lyrics :
- 嗚呼、我が浪漫の道よ (ah, my romantic road) - pellek lyrics
- 레파토리 (repatory) - raina (kor) lyrics
- untouchable - nocap lyrics
- j'me noie - gros mo lyrics
- lessgo - koss lyrics
- why do i do that - ayleen valentine lyrics
- o céu para mim - rose nascimento lyrics
- zleanowane gokarty - rsc 4l lyrics
- ten minutes - absolute purity lyrics
- миша-терпила (misha-endured) - жиж (jeej) lyrics