time no dey - king flekky lyrics
famoty your producer
flekky
i dey strongle to make my way
en dey paining me for my arm
en dey paining me for my arms
i go top the crown one day
en dey pain me say one two don’t burkle my shoes
bad energy oya go far away
everybody won sabi the level, no one can fit koro sekun lenù
sensima no delays, puch am commot for your way (for your way)
time no wait for n0body, time no dey for n0body
calling me for my phone, say come meet me for zone, time no dey for no body, time no wait for n0body
for n0body
time no dey for n0body
for n0body
time no dey for n0body
if i take my chocomilo, everything go be like waiting cup o
if i look at you baby talk o, make en no dey be like i no get sence o
but man no go stop
hustle to the top
i no dem go talk say i took dey pray god
èjo mi kò
oluwa lon kò
pass me the puff make i yahn you my word
i dey strongle to make my way
en dey paining me for my arm
en dey paining me for my arms
i go top the crown one day
en dey pain me say one two don’t burkle my shoes
bad energy oya go far away
everybody won sabi the level, no one can fit koro sekun lenù
for n0body
time no dey for n0body
for n0body
time no dey for n0body
Random Song Lyrics :
- война / war - awiero lyrics
- are you goin' my way - devin the dude lyrics
- maoli girl - o-shen lyrics
- amends - james colt lyrics
- succubus - kid flash lyrics
- back baby - terror jr lyrics
- smart car - celo borrell lyrics
- flossin' - mthoppes lyrics
- mewtwo - great white clark lyrics
- miles per hour - frocious lyrics