lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

cover me - kiidz lyrics

Loading...

if to say na man be god ooo
where i for dey
wetin i for do oh oh oh

if to say na man be god ooo
where i for dey
wetin i for do oh oh oh
baba god lo’n cover me
oun loun toju mi
plenty blessings for my dormot
na your blessings i dey enjoy
god lo’n cover me
blessings all over me
na your blessings i dey enjoy

ofe ni’gbala
oke oke ni ko ma lo
ma ma pada
kilo’n shey e t’on para
you no get place wey you dey go
you come dey para
omo say you don dey para

na person wey get vision
dey make am
na baba god do am
no underrate am
your life na your destiny
no let em take am
your destiny na who you be
no let em break am
na person wey get vision
dey make am
na baba god do am
no underrate am
your life na your destiny
no let em take am
your destiny na who you be

baba god lo’n cover me
oun loun toju mi
plenty blessings for my dormot
na your blessings i dey enjoy
god lo’n cover me
blessings all over me
na your blessings i dey enjoy

i dey see my haters everywhere
i no know why they see me dey care
when they see me dem go just dey vex
they no wan see me dey flex
but you see me omo i no send oh
he that lives in me is greater
so i look up and conquer the siege
i will never ever concede to defeat oh
defeat oh no no
no no no no no no no eh
he that lives in me is greater than every
defeat oh
than every deceit oh
than every hate oh oh oh oh oh

baba god lo’n cover me
oun lon toju mi
plenty blessings for my dormot
na your blessings i dey enjoy
god lo’n cover me
blessings all over me
na your blessings i dey enjoy

(outro)

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...