monkeys in borneo - kerllz lyrics
why you j*pa, why we scatter
e really pain me when you left me
shey you remember, when i fit do
everything for my power to please you
you be my rock and you be my calm
shey you fit tell me why you come run
i know you don dey miss me deep down
but anything we had is long gone
burn am with fayaya
scatata… everything wey we get
no be your matata
i go carry for my head oh
now wey the boy don fresh e sweet like mango
man ah chop life in case you don’t know
i dey cali my star e dey glow
steady balling the money don show
now you’re swinging with the monkeys in borneo (borneo)
fairuzaimi why you leave me when i no get money oo (money oo)
you miss road, you too dey vex
your strong head make you miss out on the best
i no get any other chapters for you oh (for you oh)
make i dey my dey girl dey your dey
emi o de le shalaye ooo
waqqas omo aiye
malo farawe ooo
dem bin think say waqqas go dull
but i rise omo i no fall
we’re toasting to the grind
we raise our glasses high
everything is on point now
e go shock you say the matter don cast
burn am with fayaya
scatata… everything wey we get
no be your matata
i go carry for my head oh
now wey the boy don fresh e sweet like mango
man ah chop life in case you don’t know
i dey cali my star e dey glow
steady balling the money don show
now you’re swinging with the monkeys in borneo (borneo)
fairuzaimi why you leave me when i no get money oo (money oo)
you miss road, you too dey vex
your strong head make you miss out on the best
i no get any other chapters for you oh (for you oh)
make i dey my dey girl dey your dey
emi o de le shalaye ooo
waqqas omo aiye
malo farawe ooo
Random Song Lyrics :
- fuk deeb - bjx lyrics
- феномен (phenomenon) - wenow lyrics
- i like it - caustic the mc lyrics
- säy nøthïń - astro e lyrics
- living puff - rooftops (rus) lyrics
- rose - robbinn lyrics
- ︎purpledragon - perry maysun & young wabo lyrics
- package bomb - jakprogresso lyrics
- crazy - alx lyrics
- hälfte von mir - sebastian wurth lyrics