enjoyment - kendickson lyrics
all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
it’s chips the insane producer
shea make i yan something
verse
only me feel my pain
only me see my struggle
na me dey see all things i dey face in life
no body follow me
i no fit reason life, plenty things way dey full man head
but if you think too much my guy you go loose for lagos o
chorus
now all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
me no get time for any long talk
me no get time for any nonsense
all i do is faji!
sip some wine and enjoymеnt!
me no get time for any long talk
mе no get time for any nonsense u know
ohoohoho
ooohho…
ooohooho
faji!!!
verse 2
nowadays i cool down
trynna get my groove on
so many matter i reason way gimme goosebumps
me no fit to lose now cuz i pay my dues all
i dey comot myself from inside confusion
i say dem dey feel me when i pull up
looking fresh and clean when i got my louis v boots on
girl dem hanky panky for the function
every night we dey disturb
2nd chorus
now all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
me no get time for any long talk
me no get time for any nonsense
all i do is faji!
sip some wine and enjoyment!
me no get time for any long talk
me no get time for any nonsense u know
ohoohoho
Random Song Lyrics :
- waters of march - nicole henry lyrics
- so hood - compton's most wanted lyrics
- clockers - marc dorsey lyrics
- si mon âme en partant - anne sylvestre lyrics
- abb 2014 (qualifikation) - mc schnidi lyrics
- flexin' - j spades lyrics
- kiss me honey kiss me - amanda lear lyrics
- posledná láska - richard müller lyrics
- phantom - circa survive lyrics
- kareem abdul jabbar - gizo evoracci lyrics