lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kel-p vibes - kel-p lyrics

Loading...

[intro]
ayy, hmm
it’s kel*p vibes
wobe

[pre*chorus]
slap dem face with song after song
bully season no apology
the way she dey whine this her body bang bang
blacka black clips full of melodies
me no need your opinion
say me no need your opinion
we no dey the same level you should reconsider
if you see me no dey call me your jigga

[chorus]
try me, wan gbe oo
i no go lie if you try me (wan gbe oo)
no bother bad mind me (wan gbe oo)
we no go give them any chances (wan gbe oo)
eledumare lo sho mi dеle oh
anybody wey dey еye me (wan gbe oo)
mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo, hmm*hmm

[post*chorus]
agbani, darego
le mo mi, bi lego
maradona, diego
[?]
[verse]
see i came and i saw and i conquered
remember when n0body send us
felicia never wan fi give me lap dance
but nowadays she see me
she screaming i be champion

[pre*chorus]
slap dem face with song after song
bully season no apology
the way she dey whine this her body bang bang
blacka black clips full of melodies
me no need your opinion
say me no need your opinion
we no dey the same level you should reconsider
if you see me no dey call me your jigga

[chorus]
try me, wan gbe oo
i no go lie if you try me (wan gbe oo)
no bother bad mind me (wan gbe oo)
we no go give them any chances (wan gbe oo)
eledumare lo sho mi dele oh
anybody wey dey eye me (wan gbe oo)
mo ya photo, mo je lotto, mo kpa wo, mo da wo, hmm*hmm
[post*chorus]
agbani, darego
le mo mi, bi lego
maradona, diego
[?]

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...