soweto (choir version) - kabusa oriental choir lyrics
[intro]
thandawelela na mame oh
ooh ooh ooh
oh yea
mmm mm mm
who dey
mmm mm
mmm mm mm mm
[verse 1]
call on your doctor
no go dey slogodo oh
body dey boil me like ogbono
body dey do me like omomo
i say call on your brokoto
no go dey slogodo o (oh oh)
we dey burst your gbololo oh
make i salute your commando (aaaaah)
when i move you watch my step (my step)
i need you and n0body else (eh)
master like kanayo (o kanayo)
oh oh yippie yippie ya yo (ah)
if you balanciego (ooh ooh)
i get paper (ooh ooh)
if i like your soweto
i go follow your craze go
craze go
[chorus]
where you dey go
go go go
pull up with the swaa soweto (who dey)
where you dey go
go go go
pull up with the swaa soweto (mm mm mm mm mm)
[verse 2]
whine your waist oh tomiwa
igbodare chidera (eh)
aboki dey for mutumina (weh weh)
if you get suya i go carry am
oh karashika
the beat get shaker so it means you go shake am
what is the use of my money take am
no go dey form ogaranya o
something must to k!ll a man
a man must die
people wey k!ll jesus christ
wey k!ll jesus christ
roman soldiers
my village people hating (village)
hating for wetin (aah)
they can’t tolerate it (tunde oh oh)
tunde don dey craze o
eh for your case oh
una go dey there dey vex o
dey there dey vex
[chorus]
where you dey go
go go go
pull up with the swaa soweto
where you dey go
go go go
pull up with the swaa soweto
[outro]
[instrumental]
Random Song Lyrics :
- isolated - bing bang lyrics
- looking freestyle - yrn mack lyrics
- szukam - paweł bokun lyrics
- hallelujah - matth' oak lyrics
- ócio criativo - andré whoong lyrics
- well you can’t dance to beethoven - frances mistry lyrics
- teenagers (miles away remix) - courage my love lyrics
- sommartider i stenhagen - dani m lyrics
- still here - ian thomas lyrics
- drake no josh - guwop lyrics