disarm them - judaka maybach lyrics
intro
antras on the beat
hey yo j, bbg
verse 1
where them dey? when them hear kpo, them go gbase
i swear i keep things round my waist, cause where me come from bad pass down town memphis
if you no meet their needs, then them go disarm em
them wan know if you be gang gang
but when i see you i know already, only bbg are allowed in this streets
this gbedu don tey, but them no want make i blow
cause if them give a man time, i go lap usain bolt
so when i come city, i go come do show. causе my album sweet, and this music dope
inside my lexus, i don smokе igbo. we don’t do drive by, i’ll pull*up on you koro koro
my heart dark like i be shadow, na when we no dey, una go fit shine ooooooo!
chorus
if a rude man show, i go disarm em
i chemistry, like i be science
i go f*ck you up, like i be highness
see my guards outside like i be highness
if a rude man show, i go disarm em
i chemistry, like i be science
they try defeat, but i’ll stand them
when i see you, i’ll disarm em
verse 2
do you really wanna see sh*t? shoot up, begin to dey suck up, see that cut to size na for the next person wey go f*ck up, my eyes don red cause i don chock up
i never start you don dey run, you weak like hundred days on the run
superstar on my vest, you see the biggy s for my chest
when i’m on it she cum first, you the only one she confessed
they queue up on my long thing, like a good parent, i got presents
i’ve been on this thing before your existence, make them give me chance i like to see clear
after this there will be a next time
i’ll keep my glock close when next i’m in b side
need no advice, i’m on the right side
i got no doubt, bbg must fly!
chorus
if a rude man show, i go disarm em
i chemistry, like i be science
i go f*ck you up, like i be highness
see my guards outside like i be highness
if a rude man show, i go disarm em
i chemistry, like i be science
they try defeat, but i’ll stand them
when i see you, i’ll disarm em
hook
allow me to yan all my story, so i go tell them sh*ge
allow me to talk all my story, so i go tell them sh*ge
allow me to yan all my story, so i go tell them sh*ge
allow me to yan all my story, so i go tell them sh*ge
outro
hey yo j
bbg ent
Random Song Lyrics :
- ja jij - joe stagiair van de show lyrics
- feelings - threeisq lyrics
- tastes like pancakes - hero talbot lyrics
- shadow fiend - babyblessed lyrics
- rome (live) - blackout problems lyrics
- prolonging babyhood - frankie cosmos lyrics
- sabor a regaliz - kince lyrics
- white girl wasted - bleedin lyrics
- everything new [rebuild / restore] - jonathan ogden lyrics
- caught his body - lil loaded lyrics