gbedu - jozyii qkurt lyrics
only jozyii only jozyii yeah
one or two groundnut (nutornout)
one or two groundnut oooo norhuh
say make i come down
come down
come down from the motor
wetin i get wetin i get wetin i fancy (nothing)
see my red and blue
you know say na baloblue
this one nor be fighting things am a chosen k!ll me if
you gats something (eya e oooo)
i don run for my life ooo
if you want to k*ll me
come and chop e kilishe
because i strong e dada because i (dey wear wrapper)
and am a bad rapper who love short pnickers
i go k*ll anyother n*gga wey want to fight my brother
bend down till you hear jozyii fighting
till you hear jozyii singing
till you hear jozyii rapping
till you hear me am capping
na my gbedu dey burst speaker (gbedu wey dey burst)
call me your godzilla
say na my gbedu dey say gbedu wey dey burst speaker nor
me i no dey smoke canja me i no dey
day by day i dey hustle steady
no go whine my shawty
she love me i know am sorry
i ain’t gat no money but i go get this money soon or later
if na grammy pack am if na money we go get am
so no for so fumble when i calli you be the only
the only time i need you am h*rny so no dey take am far ooo
i be jozyii you know everybody know say i dey serve the almighty
i dey serve the almighty one when you hear my song you go dance
bby shake shake am ooo till you hear me another verse
i for like do 3rd verse but the song e too long me i no like e long talk oo
if you need me you call me ooo only jozyii ya e e o
na my gbedu wey dey burst gbedu wey dey burst speaker
only jozyii only jozyii ya one or two groundnut
Random Song Lyrics :