no face (no case) - jovi blaq lyrics
hmm hmmm hmmmm
oh nana eh (oh nana eh)
e dey clear, i know
be like you wan go
this love sef don change to play
tell me wetin dey happen again
no funds no love
wetin dey your mind
make you just explain
wetin she do?
me sef i swear i tire walahi
no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
shey this love make you dey para
tell me back to sender
i no get today, no mean say
i no go get ajeh
no funds no love
wetin dey your mind
make you just explain
wetin she do?
me sef i swear i tire walahi
no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
no face, no case
form for me
then i give you sp*ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
oh nana eh (oh nana eh)
v the mixer
Random Song Lyrics :
- on lock - ayon mukherji & elrim lyrics
- saudades do charlinhos - mc poze do rodo lyrics
- old benz - goldstacks lyrics
- intermission - logpog lyrics
- mark my words - do it with malice lyrics
- what's the real - liv.e lyrics
- cashwalk - eddie gianni lyrics
- happy ending - mayowa akande lyrics
- july 25th - lc huffman lyrics
- keine macht - marius müller-westernhagen lyrics