lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

badman killer - joshy raveexile lyrics

Loading...

[intro]
ohh joshy
raise am, raise am, raise am, raise am, raise am
raise am, raise am naaaa
you like talk well well ooh, march ammmmmm

[verse 1]

i nu need you advice, ogbeni dey your lane ooh
looki looki , omo you go soon blind your eye ooh
nu come dey put your mouth for wetin nu concern you oh uh uhh
wetin dem want from me, i nu know ooh
carry my matter for their head ooh ooh
dem carry gun wan shooty me uh uhhhhh

[chorus]
but i be
bad e ah badman k!ller uuh
bad e ah badman k!ller uuuh
bad e ah badman k!ller uuuh
bad е ah badman k!ller uuuh
bad e ah badman k!ller uuuuuuuuh
bad е ah badman k!ller uuuh
bad e ah badman k!ller uuuh
joshy, joshy, joshy
[outro]
march am naaa, march am
he dey come , he dey come
na him? na him be that ?
yes na him, na him, na him
na him?
march amm
you still dey talk
you

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...