lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

hey father - joeboy lyrics

Loading...

intro
original
ooohhhhh
oh yeah

verse 1
how many times i go talk am
i no do c*ck and bull
if i wan fall, i recover
when n0body send, it’s cool
dem be wan dey whine me
but they misunderstood
who work and pray
go dodge ekwensu
been that way for days

pre*chorus
so wetin?
why you hating?
celebrating, all my wins
i am motivating, while you wasting time
we no dey on top of the same thing
i am fornicating, god save me
dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
i no dey beg n0body to love me ah
chorus
hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
ye, hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see

verse 2
what do they want from me
what do they need from me
i don see something
counting all my money
you wan kon dey block my bag
god go punish you
olohun dey go get issue
walahi, i go rubbish you
you go need tissue
zazu go reason you
zeh ko to zeh ri o ah

pre*chorus
so wetin?
why you hating?
celebrating, all my wins
i am motivating, why you wasting time
we no dey on top of the same thing
i am fornicating, god save me
dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
i no dey beg n0body to love me ah
chorus
hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
ye, hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...