count me out - joeboy lyrics
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf*cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
Random Song Lyrics :
- kargalar - özlem tekin lyrics
- friendz'wit'tha'devil - loc saint lyrics
- blue skies - diana krall lyrics
- grazie prego scusa - nayt lyrics
- identity - zaid tabani lyrics
- wonder (live from the royal albert hall) - emeli sandé lyrics
- problems - gizmo (rap) lyrics
- falling into the sun - monster movie lyrics
- fuck do you mean - dessence lyrics
- across the universe - st*rman lyrics