blufunk - jasën blu lyrics
e*verybody
if you know wetin good tonight
e*verybody
if you know wetin good tonight
party dey happen tonight
l’adugbo mi, nor be lie
(o di dandan)
jolly for me and my guys
go shaye cos we dey alive
(o di dandan)
omosholly call ya wife
say we go need somethin’ nice
hol’e belle for tonight
shayo go plenty na why
dem chikito plenty like die
my n*ggas pull up in a rover
say na we dey run this show
(o di dandan)
we celebratin’ till it’s over
na na nah na nah yea
mmm kaluku dem gats to know
say dullin’ nor dey my parole
on that zero worries tho
wit’ the crazy maneuvers
get ‘еm hunnies make we roll yеah
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
party dey happen tonight
l’adugbo mi, no be lie, baby
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
jolly for me and my guys
go shaye cos we dey alive
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
shayo dey steady dey flow
i make this shxt do whattidoo*do*doo, oh whoa
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
oya nana do that what you do
k!ll*i me slow with yo’ boooo*tay
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo
oh na*naaa*nah
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo oooh, yea
o*di*di*yo, di*di*yo
o*di*di*yo, di*di*yo
oh na*naaa*nah
o*di*di*yo, di*di*yo
o*di*di*yo, di*di*yo oooh, yea
palmi dey steady dey flow
tile dey steady dey jo
(o di dandan)
mary dey steady dey blow
ikebe steady dey roll
(o di dandan)
padi me sef don dey show me
say money steady dey go
f*ck it i’m spendin’ my doe
after the night we go know
but right now i steady dey jonz
my n*ggas pull up in a rover
say na we dey run this show
(o di dandan)
we celebratin’ till it’s over
na na nah na nah yea
mmm kaluku dem gats to know
say dullin’ nor dey my parole
on that zero worries tho
wit’ the crazy maneuvers
get ’em hunnies make we roll
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
party dey happen tonight
l’adugbo mi, no be lie, baby
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
jolly for me and my guys
go shaye cos we dey alive
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
shayo dey steady dey flow
i make this shxt do whattidoo*do*doo, oh whoa
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
oya nana do that what you do
k!ll*i me slow with yo’ boooo*tay
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo
oh na*naaa*nah
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo, oooh yea
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo
oh na*naaa*nah
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo, oooh yea
omoge
the thing wey you need girl i already
omoge
the thing wey you need girl i already
know
omoge
the thing wey you need girl i already
omoge
get ’em hunnies make we roll yeah
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
party dey happen tonight
l’adugbo mi, no be lie baby
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
jolly for me and my guys
go shaye cos we dey alive
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
shayo dey steady dey flow
i make this shxt do whattidoo do doo, oh whoa
(e*verybody
if you know wetin good tonight)
oya nana do that what you do
k!ll*i me slow with yo’ boooo*tay
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo
oh*na*naaa*nah
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo, oooh yea
o*di*di*yo*di*di*yo
o*di*di*yo*di*di*yo
oh*na*naaa*nah
o*di*di*yo di*di*yo
o*di*di*yo di*di*yo, oooh yea
Random Song Lyrics :
- mike tyson - hasan.k & gringo lyrics
- blue - ad lyrics
- universo - zoé lyrics
- lady hyacinth abroad - steven lutvak lyrics
- mexe pra cam - don l lyrics
- isso é - veagadoiz lyrics
- still haven't changed - kerser lyrics
- fading - tocka lyrics
- ticonderoga - student 1 lyrics
- tipicophase (mezzanin) - fard lyrics