![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
bad blood - jachi lyrics
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp*ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f*ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
Random Song Lyrics :
- upside down - apek lyrics
- ghost music - brian kennedy lyrics
- i don't miss you - eric nam lyrics
- to someone else - charles & eddie lyrics
- czekaj chwila - enzo lyrics
- god willin' and the creek don't rise - ray lamontagne & the pariah dogs lyrics
- pntls - shinobi g lyrics
- disappearing act - tommy-g (ffmg) lyrics
- really want - afro b lyrics
- blue horizon - maysa leak lyrics