tori story - itizjayr lyrics
tori story lyrics
#intro
hmm hmm hmm
yeah ah
hnmm yeah
oh ah ah ah ah
hnmm ye e hmmm ye e
yeh yeh yeh
#verse
for this kin matter
halimo dey shout
untop the case
my lanlord come house
open matter
na different shoutout
i con dey reason say
shey na me get madame
untop this matter
my landlord dey vex
say make i comot
am due for my rent
i no fit waka
where i won see to let
na thesame tori
make me leave
my pare* en* еn* ent
#pre*chorus
i dont know o o
make una help mе
beg madame
wetin i for do
to make you go ma* a * a * ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do * u * u *u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#chorus
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(o wu o o ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
#verse
i still dey waka
i waka dey tire
madame dey shout
say na me no dey tire
she want the goodies
and all her desire
as i dey hustle
i never retire
back to back
na fire for fire
everytime i tell her say
i no get the raba
she no look my side
she no even do normal
because everything she wanting
na dolchi and armani
#pre*chorus
i dont know o o
make una help me
beg madame
wetin i for do
to make you go ma* a * a * ad
i dont know o o
make una hear
my story
wetin i for do * u * u *u
#chorus
i dont know o o
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
i dont know o o
(ah)
wetin i for do
wetin i for do
for you
for you
Random Song Lyrics :
- mętne życie ulicy - bonus rpk lyrics
- operation: kill chet haze - devon hendryx lyrics
- fk10 - max herre lyrics
- monster - aviators lyrics
- sleeping legs - behindtheback lyrics
- wo ich meinen hut hinhäng ... - udo lindenberg lyrics
- 2 cups - young pappy lyrics
- eu sem ela - pacificadores lyrics
- life's queen - rezurec lyrics
- price is right - jak tripper lyrics