
bio bio - imole lyrics
bio bio bio
ebele, ebele ebelebe bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
eh ogini di weytin you want me to do
i get am for you me i get am for two
say come gimme baby come gimme
come gimme love oh come gimme
come gimme baby come gimme love yea
say come gimme baby come gimme
come gimme love oh come gimme
say me i get am for you
me i get am for two
why they tryna take me out like a jenga
cut my life short like placenta
to off our love be their desire
make signal no reach our antenna
i say elisha send down the fire o
fire burn them wey carry our matter o
protect us from friendly back stabbers
just dey carry us go our canaan
if e go be mehn e go be
no be man wey dey run am na almighty god o
mehn e go be
many man wanna see us go down on our knees o
but leave them make dem dey wait
they wanna see man dey fail
but if god e be for me
na so all of them go dey wait o
leave them make dem dey wait
they wanna see man dey fail
but if god e be for me
na so all of them go dey wait o
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
bio bio bio
Random Song Lyrics :
- de rodillas - zona3 lyrics
- somebody, grab the wheel - whitey lyrics
- i knew you wouldn't leave - sleepshaker lyrics
- ballroom rumble - the gentlemen callers of los angeles feat. adam james lyrics
- swimming towards the sun - simple minds lyrics
- time 4 that - social club misfits lyrics
- matahari - jivva lyrics
- surga indonesia - iksan skuter lyrics
- hollow life - korn band lyrics
- stay high - jumpa & bad paris feat. ilira lyrics