pray - ice prince lyrics
amen, amen, amen, amen
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
bless my pady if you think i’m great
bad mind n-gga the thing i hate
everton n-gga i dey clean my mate
rozay bottle we dey drink like 8
started from the bottom now i think i’m ready
everyday i pray to god to bring my bready
this days man i nor fit ping my baby
girl dem ah put mind on linda ikeji
never ever seen a n-gga fly like this
shebi na my cd dem dey buy like this
i’ve never seen alaba dey smile like this
come dey be like rita dominic reply my tweets
choc boy n-gga wey dey run my town
all over the city dem ah want my sound
bad girl she ah roll it upon my crown
see the enemies ah burn when they come around, na na say
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
say now i do this this, and now i do that that
and now the ladies say that i’m a super cool cat
they call me the notorious another 2pac
and ain’t no other n-gga that can pull that
bad belle people wan dey treat my case
all o’ them dirty nor fit clean my lace
if i tell you say na cata dey clean my face
go do like say na kaka begin my craze
now i’m in my league and i dey pick my race
bad mind k!ller wanna l!ck my place
say because i get gucci between my waist
badman dem ah try to dirty my face
me i nor pretend i nor dey send n0body
oh lord, dem put gn to my head
me i nor pretend i nor dey fear somebody, oh
lord
cause i dey see me my friend, say
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
[sound sultan:]
see i pray like a mountain
since i sing
they wan fall my hand, but the table turn around
come and know your house and surely come
around
see every other season i grow like corn
and whenever you see me don’t call me icon
cause i’m on a mission to be better than one
i’m just thinking out loud ice prince there’s a mic
on
he’s a miracle working god
it will take another miracle to stop me lord
i define myself now redefining every nation
why the people still dey find the first me
definition
i was put on that, to counteract the devils
mission
you can read from every page genesis to
revelation
them dey yumu anytime i do song with wyclef
why you nor ever hear say?
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
on top say i pray, bad mind people dey trouble my day, oh lord
me i dey hussle my way, fear n0body with the things i say, na na na
Random Song Lyrics :
- hay amor - natalia jiménez lyrics
- dripstarrkidzz - zauntee lyrics
- við teimum kvirru gráu - hamferð lyrics
- det vackraste - dj domino lyrics
- naturally - raffi lyrics
- cheehuu - v hittah lyrics
- king kong [road tapes venue #1] - frank zappa lyrics
- secret tapes - kimbra lyrics
- misundastood - notion lyrics
- everafter - eligh lyrics