lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

soco - ice kidd x lyrics

Loading...

awon temi dada she no wan dey add jara , ya ya

i give to her dada ,she don’t need to talk
ra ra ra , she dey feel am dada dada , making love alone , all i want

awon temi dada she no wan dey add jara , ya ya ya

churos

oya soco soco!
my baby sweet me like jollof jollof
other sheema too dey do like bolo bolo
iwo ni mo feran gan gan gan gan gan!

oh baby now soco soco!
my baby sweet me like jollof jollof
other sheema too dey do like bolo bolo
iwo ni mo feran gan gan gan gan

{ice kidd x}

music is the better life
music is my dream yea
she got polly , i dey low*key
with my og , she don’t know me , she drives me crazy

sumo boy wey go scatter all your bеntly
awon temi on the street we dеy low*key ,,
sumo boy wey go scatter all your bently
awon temi on the street on the street a low*key
sumo boy wey go scatter all your bently

[ steve tigre ]
i say, who dey there?
who dey check am?
who dey price am?
you wan kon dey collect am
you no know say baba god don fix am
wetin e join, no man fit put asunder

baby girl make you come my place
shey you no like my penthouse ni
i will show you things you’ve never seen
better feelin’ better ecstasy

baby girl make you come my place
shey you no like my penthouse ni
i will show you things you’ve never seen
better feelin’ better ecstasy

chorus
oya soco soco!
my baby sweet me like jollof jollof
other sheema too dey do like bolo bolo
iwo ni mo feran gan gan gan gan gan!

oh baby ya soco soco!
my baby sweet me like jollof jollof
other sheema too dey do like bolo bolo
iwo ni mo feran gan gan gan gan

{ice kidd x}

awon temi dada she no wan dey add jara , ya ya

i give to her dada ,she don’t need to talk
ra ra ra , she dey feel am dada dada , making love alone , all i want

awon temi dada she no wan dey add jara , ya ya ya

awon temi dada she no wan dey add jara , ya ya

i give to her dada ,she don’t need to talk
ra ra ra , she dey feel am dada dada , making love alone , all i want
awon temi dada she no wan dey add jara , ya ya ya

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...