![lirikcinta.com](https://www.lirikcinta.com/statik/logonew.png)
ileke - hbee lyrics
[intro]
hbee baby dey yah so!
wooh oh baby !
verse 1
oh baby make i hold you down baby!
make i show you love iyawo mii
your love give me different energy
high me pass squadi
chorus•
ileke ileke ileke toh bad!
ileke ileke my omo toh shun oo
ileke ileke ileke toh bad !
ileke ileke my omo toh shun o
ileke ileke ileke toh bad !
ileke ileke my omo toh shun o
ileke ileke ileke toh bad
ileke ileke my omo toh shun o
verse 2
i see my future in your eyes
ok!!!!
you dey make my temperature rise oh !
asa pkete uwanyi oma”
love you from morning till the sun rise
unwa ka sef ! unwa ka sef !
i swear i no go give you drama !
i swear i no go give u yawa !
menh who dey check am
shey make dem feel am
shey you dey hear am
who dey check am
shey make dem feel am
shey you dey hear am !
menh who dey check am
shey make them feel am!
shey you dey hear am !
who dey check am !
shey make them feel am
chorus•
ileke ileke ileke toh bad!
ileke ileke my omo toh shun oo
ileke ileke ileke toh bad !
ileke ileke my omo toh shun o
ileke ileke ileke toh bad !
ileke ileke my omo toh shun o
ileke ileke ileke toh bad
ileke ileke my omo toh shun o
bridge•
ileke toh bah !
my omo toh shun oh
toh bad!
my omo toh shun oh
ileke toh bah !
my omo toh shun oh
toh bad!
my omo toh shun oh
menh who dey check am
shey make dem feel am
shey you dey hear am
who dey check am
shey make dem feel am
shey you dey hear am !
menh who dey check am
shey make them feel am!
shey you dey hear am !
who dey check am !
shey make them feel am
Random Song Lyrics :
- placeres - madvanna lyrics
- wagon wheel - bob dylan lyrics
- illuminati will kill me - saf (saf the artist) lyrics
- nowhere to be found - savannah lyrics
- junk 75 - dope body lyrics
- you don't seem to miss me - josh turner lyrics
- into the deep (live) [feat. amber tritten] - tpc worship lyrics
- memory balloons - look vibrant lyrics
- animus - jay-lee (rap) lyrics
- parfum de la nuit - matheus coringa lyrics