reggae blues - harry song lyrics
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
download audio
bobo see baddo wey dem dey bu
dey bu, dey bu
he dey tell amokachi the bull
the bull, the bull
see money for floor like swimming pool
the pool, the pool
eh dey gimme wings like redi bull
the bull, the bull
baby anything you want make i do
i do, i do
i no be tiger back to my bull
my bull, my bull
oya now, our master oh
e dey gbadun oh
if your body touch omoge she go get belle
jesu…
after the reggae play the blues
the blues the blues
make you do as i do
i do, i do
enjoy yourself baby boo
bae boo, bae boo
even your boo get a boo
a boo, a boo
share the gala, share the booze
the booze, the booze
naijalyricszone.com
everybody wanna groove
they grove, they groove
as far as e-money dey pay
dey pay, dey pay
skiibii o pop champagne oh ah ah
ladies call me talk and do
i talk, i do
cos i no dey for c-ck and bull
the bull, the bull
dance for reggae, dance my blues
the blues, the blues
na turn by turn life dey do
dey do, dey do
oya my madam,
dance for me my madam
i like how you gbalam
i will spend you many dollar eh
oya my madam, dance for me my madam
i like how you gbalam
i spend you my dollar eh
Random Song Lyrics :
- my hoe - lilbootycall lyrics
- london girls - barns courtney lyrics
- volum - mc t€o lyrics
- soulmate - agii fire flame lyrics
- nostalgia - taco hemingway lyrics
- dragon tummy - x-flame lyrics
- ich liebe dich - richter lyrics
- hej, ty - perfect lyrics
- tell your dad - new politics lyrics
- froze - wyatt james lyrics