tawa 4 u love - gr8 mankyn lyrics
yɛ yɛ yɛ, ah bad man dey ya so
i bo na, i bo na mankyn dey ya, haa
o bebi ye, o brbi ye
yɛ
sɔm dɛm sey yu nɔ fit na ose
plɛnti man yu dɔn dey ros
bɔt ah nɔ mayn yu go bi mi yon
lɛf dɛm mek dɛm tɔk dɛm yon
bebi ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
ah go bruk yu klos ɛn klin di os ha, na fɔ yu lɔv ah dey fos
plɛnti lɔv ah gɛt ovados ha, na mi ɛn yu go dey pos
sey dɛm dey tɔk dis dɛm tɔk dat, dɛm sey dis dɛm sey dat
sey wi lɔv nɔ dey gro
dɛm wan fɔ si wi brek ɔp, dɛm wan si wi dey pat ya, bɔt na so wi dey go
i dey pen dɛm ooo, bikɔs di mɔ dɛm het wi dey go
i dey mɔna dɛm ooo, stret to mama dɛm go no yu o
sɔm dɛm sey yu nɔ fit na ose
plɛnti man yu dɔn dey ros
bɔt ah nɔ mayn yu go bi mi yon
lɛf dɛm mek dɛm tɔk dɛm yon
bebi ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
si yu mama sɛf nɔ lɛk dat
(lɛk dat)
ŋkul dɛm vɛx o
(vɛx o)
bɔt yu sey yu go dey dey fɔ mi i nɔ mata wey dɛm tɔk o
hɛ, mi sɛf ah go dey, ah go fɛt fɔ yu lɔv lɛkɛ rambo
hɛ, mi sɛf ah go dey, ah go ful fɔ yu lɔv lɛk ɔdofo
dɛm wan spɔil di mata e ɛ, bɔt ah dey lɔv yu ɛvri dey yɛ
dɛm tɔk nɔ go pwɛl wi tu
ah say na so wi dey go
sɔm dɛm sey yu nɔ fit na ose
plɛnti man yu dɔn dey ros
bɔt ah nɔ mayn yu go bi mi yon
lɛf dɛm mek dɛm tɔk dɛm yon
bebi ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
dɛm ivin bit yu fɔ mi
famili tɔk tu plɛnti
bɔt ah dɔn lɔk es abi, kɔs na yu wey dey gimi gud lɔvin, yɛ
ah nɔ go ɛva mek yu krai
ah nɔ go ɛva mek yu sad biliv mi yo
ah promis sey ah go dey fɔ yu
si wi lɔv na ɛvri dey
sɔm dɛm sey yu nɔ fit na ose
plɛnti man yu dɔn dey ros
bɔt ah nɔ mayn yu go bi mi yon
lɛf dɛm mek dɛm tɔk dɛm yon
bebi ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
ah dɔn tawa fɔ yu lɔv, i lɛk dɛm sey wi nɔ fit o
Random Song Lyrics :
- gene mi amcalar? part 2 - heijan lyrics
- ask of god - jameshan lyrics
- the good is back (remix) - rossa lyrics
- gods go first - omnium gatherum lyrics
- sens życia według przemka - peerzet lyrics
- la minute chris 4 - chris karjack lyrics
- resumee - alltag lyrics
- deutschrap mashup - jiggo & paula douglas lyrics
- falling star - itchyworms lyrics
- no me he olvidado - vale ramirez lyrics