war and crime - genesis112 lyrics
verse1:
for my area
agege my hood
we get to fam no mourning
but high grade weed,we smoke every time
we no get beefing
we just dey happy always
so…
chorus:
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
verse2:
they all want me to give up..
but jah still dey pull me up
they wan ambush me with cop
but jah still dey gimme hope
and i will never give up on nothing
i can’t suffer for nothing
i pray to jah on the low…
i say….i won’t give up for nothing…
i can’t suffer for nothing
i pray to jah on the low
so…
(chorus)
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
hook:
“saying me…i’m a bad influence ooo
aaaaaahhh….eehhh…aah..
demma jail me,demma bail me
demma call popo dem upon me
demma make fault witness upon me
demma saying fake witness upon me
i am not sorry for what i am doing
cause jah is with me and i know that i am humble here….eeeey
(chorus)
celebrate life one time
man i elevate from war and crime
i no..do them any harm
but still they want make i face jail time
jah..
demma talkie sey i dey make people happy
saying me…i’m a bad influence
jah…
demma talkie sey i dey make people happy
saying me i’m a bad influence…
Random Song Lyrics :
- jessies girl - the rock masters lyrics
- the way you love me - nathalie (eurobeat) lyrics
- salaam-e-ishq - lata mangeshkar lyrics
- la teoría del caos - juaninacka lyrics
- j'ai mal au coeur - kery james lyrics
- on my corner - hoops lyrics
- bipol-r - mif lyrics
- hygger mig - kesi lyrics
- that's what she said! - bishop lamont lyrics
- thhdop - hiphop kulture lyrics