side chick - gambo lyrics
any3tse r3ta tia kohike
cheeee! chiki chiki chiki chiki tsaa
chicki womala only woman la
ebaaa! 2k for main wife
10k for side chick
2k for main wife
10k for side chick
cuz wetin side chick go do
main wife no fit do
cuz wetin side chick go do
main wife no fit do
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa kpa
baby no dey talk chock
if i dey house ma wife be the boss
if i komot na there i be don
side chick she dey nack me ruff
after work nor wey she call
tonight she wan do freaky
i say ok ma baby i go
get something tell wify
side chick equipments for night
she komot ice cream and grapes
she come dey add hot chocolate
the thing she do me make i craze
aya ya ya ya ya aya ya ya ya ya
ayo yo yo yo yo ayo yo yo yo yo
two k for main wife
ten k for side chick
two k for main wife
ten k for side chick
cuz wetin side chick go do
main wife no fit do
cuz wetin side chick go do
main wife no fit do
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa kpa
two k for main wife
ten k for side chick
two k for main wife
ten k for side chick
cuz wetin side chick go do
main wife no fit do
cuz wetin side chick go do
main wife no fit do
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa
it don cast i don ja kpa kpa
Random Song Lyrics :
- meisies soos jy - brendan peyper lyrics
- over me by now - sam grow lyrics
- yofi - יופי - atar mayner - עטר מיינר lyrics
- underwater - rae nico lyrics
- the day after your birthday - parry gripp lyrics
- amaterasu - ella john lyrics
- palm angels - mlody korden lyrics
- that one night i swam with noah - sade fox lyrics
- адреналин (adrenaline) - zarya lyrics
- plaquette - nabi (ita) lyrics