quick reply - froshking lyrics
she’s a bad girl wey no like nonsense
church girl with ashawo vibes
shawty so sl!ck, henny with more ice
my chargie you smile so bright
no worry you bad no lie
your bunda make me shout “oh why”
i fit kpai if you smile right back
no worry i dey alright
ohh oo hiii oh hii oo hii
oh girlie i can’t deny
e be you wey dey my mind
you make a man question why?
ohh oo why oh why oh why
girlie you don hypnotize
i’m in love with your face and thighs
shawty give me those quick replies
my doctor say
my cure dey for your body
my addiction dey for your waist
well i no know wetin i take (uh uh uh uh)
my doctor say
make i take you twice a day
but i don overdose for your case
and if i take you one more i fit to craze
she’s a bad girl wey no like nonsense
church girl with ashawo vibes
shawty so sl!ck, henny with more ice
my chargie you smile so bright
no worry you bad no lie
your bunda make me shout “oh why”
i fit kpai if you smile right back
no worry i dey alright
ohh oo hiii oh hii oo hii
oh girlie i can’t deny
e be you wey dey my mind
you make a man question why?
ohh oo why oh why oh why
girlie you don hypnotize
i’m in love with your face and thighs
shawty give me those quick replies
(ohh oo hiii oh hii oo hii)
(oh girlie i can’t deny)
(e be you wey dey my mind)
(you make a man question why?)
(ohh oo why oh why oh why)
(girlie you don hypnotize)
(i’m in love with your face and thighs)
(shawty give me those quick replies)
ohh oo hii
please don’t leave me no
i cannot replace you
please come take my throne
ohh oo hii
please don’t leave me go
i cannot replace you
baby you’re my home
she’s a bad girl wey no like nonsense
church girl with ashawo vibes
shawty so sl!ck, henny with more ice
my chargie you smile so bright
no worry you bad no lie
your bunda make me shout “oh why”
i fit kpai if you smile right back
no worry i dey alright
ohh oo hiii oh hii oo hii
oh girlie i can’t deny
e be you wey dey my mind
you make a man question why?
ohh oo why oh why oh why
girlie you don hypnotize
i’m in love with your face and thighs
shawty give me those quick replies
(ohh oo hiii oh hii oo hii)
(oh girlie i can’t deny)
(e be you wey dey my mind)
(you make a man question why?)
(ohh oo why oh why oh why)
(girlie you don hypnotize)
(i’m in love with your face and thighs)
(shawty give me those quick replies)
Random Song Lyrics :
- ask me again - tall tall trees lyrics
- i won't fade on you - elder brother lyrics
- glock 9ine - yung ba$i lyrics
- heavenly views - yung tyran lyrics
- lado bom - tiê (br) lyrics
- every moment belongs - jason gray lyrics
- die toten vergessen nicht - nachtblut lyrics
- part of this world - derdian lyrics
- diamond in the bedrock - eartheater lyrics
- i will follow you into the dark - zachy beanpole lyrics