lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

i don't care - flavour lyrics

Loading...

anything wey you do dey must talk
my brother
anything wey you do dey must talk
yes dey must talk o dey must talk
yes dey must talk o na dem get dia mouth

ebelebe
i dont care (mr flavour)

oh yes i don care (wizboy)
i dont care i dont care i dont care i dont care
you dey yankee
you dey manchee
you dey port harcourt o
na you be oga
you dey drive rangerover
you dey drive landrover
you dey aba
i dey panya

you dey putu eye for my business
you dey looku looku dey looku
you dey passi passi dеy gossip
you dey yani yani okpaka
i bin don tell you sey
if you no likе my style
if you no like my way
and if you dont like the things i do
i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
baby i dont care (i dont care)
oh yes i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
oh yes i dont care (i dont care)
baby i dont care (i dont care)

if you no get money
nwanne bad belle go talk
if you come get money
nwanne na dia e go worse
akpuru gi na onu
asutariba
ngirigirigiri ka mgbiriba
tell your story na abiriba eh brother

lekwa nu wiz boy
ya na flavour no n’ogbo
ifu anyi ka anyi n’abia
biko chakwa n’uzo eh

gotechanachelae
gotechakampena
kampefenekpona
i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
baby i dont care (i dont care)
oh yes i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
oh yes i dont care (i dont care)
baby i dont care (i dont care)

you dey putu eye for my business
you dey looku looku dey looku
you dey passi passi dey gossip
you dey yani yani okpaka
i bin don tell you sey
if you no like my style
i dont care i dont care i dont care i dont care

egbelebe

i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
baby i dont care (i dont care)
oh yes i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
i dont care (i dont care)
oh yes i dont care (i dont care)
baby i dont care (i dont care)
if you dey buy moto
you dey call pomo
ina ata kpomo
ina atagodinu isi ewu
nyangala nyangala nyangala
nyanganyanyanyanyanya

anything wey you do dey must talk (fa g’ekwulili)
my brother
yes dey must talk o dey must talk (hehehe)
yes dey must talk o na dem get dia mouth

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...