mr. grammarticalogylisationalism is the boss - fela kuti lyrics
now listen to me now
my brothers and sisters
i beg you now listen to me now
oh now listen to me now
my brothers and sisters
i beg you now listen to me now
they na be man
(which man?)
wey talk oyinbo well well to rule our land o
(that man!)
oh yes
[chorus]
him talk oyinbo p-ss english man!
him talk oyinbo p-ss america man
him talk oyinbo p-ss french man
me i say him talk oyinbo p-ss germany man
the better oyinbo you talk
the more bread you go get
school start na grade four bread
b.a. na grade three bread
m.a. na grade two bread
ph.d na grade one bread
the better oyinbo you talk
the more bread you go get
they na be man
(which man?)
wey talk oyinbo well well to rule our land o
(that man!)
[chorus]
him talk oyinbo p-ss english man!
oh yes
him talk oyinbo p-ss america man
hear it!
one more time
first thing for early morning
na newspaper dem give us read
first thing for early morning
na newspaper dem give us read
the oyinbo wey dey inside
petty trader no fit to know
the oyinbo wey dey inside
market woman no fit to read
the oyinbo wey dey inside
na riddle for laborer man
inside the paper
lambastical dey
inside the paper
ipso facto, dey that one na latin
inside the paper
jargonism dey
inside the paper
youth delinquency dey
who be deliquent?
na dem be deliquent
who be delinquent?
the oyinbo talker delinquent
who be delinquent?
it no be me o
they na be man
(which man?)
wey talk oyinbo well well to rule our land o
(that man!)
oh yes
[chorus]
him talk oyinbo p-ss english man!
him talk oyinbo p-ss america man
[fela makes up some gibberish oyinbo]
him talk oyinbo p-ss germany man
me i say him talk oyinbo p-ss french man
Random Song Lyrics :
- out of me - heaven's cry lyrics
- may the bird of paradise fly up your nose - "little" jimmy dickens lyrics
- tomorrows spite, todays desires - barren lyrics
- won't be home for christmas - flyte lyrics
- los poetas de latinoamérica - celeste carballo lyrics
- ilarie - danna paola lyrics
- row - calledout music lyrics
- seer - the brian jonestown massacre lyrics
- včera mě někdo... - daniel landa lyrics
- sorria, sorria - agnaldo timóteo lyrics